After Mohbad’s passing, an insider going by the handle 4G XBox revealed more information concerning Naira Marley and Sam Larry.
The insider claims that Naira Marley drugges women and engages in forcible sexual activity with them.
In his words;
“Naira Marley matter long gan. Na this Mohbad case go open all other uncountable cases he got. Girls wey una dey use to bring their friends. Then Ena go put MD Rock inside Hennessy bottle with some mixtures! Naira go dey shot every girl in the room, them werey go dey happy”.
Bimbola case wey Dem Sophia bring wey Naira forcefully gang bang her and her friend unconsciously.
Next morning that girl was threatened by Naira and Sammy say if Naira cast online dey would delete her and her friend! They later have to use an extra 2 days there to act saint”.