Napoli Forward, Victor Osimhen, reacted on social media after former Super Eagles Coach, George Finidi, suggested that he is not fully committed to playing for the team.
Osimhen responded by saying,
“If this thing wey I dey do no go make me come play for Super Eagles, then so be it. Super Eagles no be my father get am, no be baba Andrew get am you understand? No be my Papa na em get Super Eagles, I come there meet Ighalo dey do great things for there, Ighalo meet their Martins dey do great things for there”.
“Ighalo leave am,I come take am, Super Eagles no be my Papa house, everybody go come, do their bits and them go go their way but I no go allow one person come tarnish my image. Make I show una the message wey I send give my Doctor? Wey I dey ask am say shey if I dey 10 days shey I fit dey okay to play the match”, Victor Osimhen said.